NAIJA FM NIGERIA

NAIJA FM NIGERIA

5.0 45.27MB 1 Free
Version 4.13.12 Updated 2025-02-06 Developer MEGALECTRICS LTD
NAIJA FM na the original Naija radio station, with correct  collabo of talk and music. The talk talk part, include local and  topical news, where we go use give our listeners space to take  talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday life.  The music, no go be from only well known local musicians dem,  but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey  need avenue for their new music.  We go play all new and old music  from our local Nigerian scene, with addition of  our popular African songs.
Category: 音乐(31849) Version: 4.13.12 BundleId: com.nobex.iphone.WLS9316877845 Developer: MEGALECTRICS LTD Updated: 2025-02-06